One girl don come out tok say, her friend of 5 years marry last weekend, but she no invite her.The friend tok say na just family, so she just lock up even though e pain her.Now na d friend come dey ask her make she borrow her money sake of say she spends too much money for decoration and cameraman. Dey honest oo, if na you, you go help your friend for this situation??Join CHIKE THE LOVER BOY ONTOP TRENCHES FOR 100.3UDOKA FM.If you see anything wey happen for your nkoro,no forget to send am give us, with hashtag #TRENCHES.*

STUDIO PHONE LINES & SOCIAL MEDIA HANDLES

**Studio Lines*

0806 840 0612

0904 306 1003-Whatsapp

*Newsline*(0908 000 1003 - News line for eyewitness reports)

*Social Media Handles*


INSTAGRAM: 100.3Udokafm

TWITTER: 100.3Udokafm

LISTEN LIVE

https://radio.yusocial.com/public/udoka_100.3fm

One girl don come out tok say, her friend of 5 years marry last weekend, but she no invite her.The friend tok say na just family, so she just lock up even though e pain her.Now na d friend come dey ask her make she borrow her money sake of say she spends too much money for decoration and cameraman. Dey honest oo, if na you, you go help your friend for this situation??Join CHIKE THE LOVER BOY ONTOP TRENCHES FOR 100.3UDOKA FM.If you see anything wey happen for your nkoro,no forget to send am give us, with hashtag #TRENCHES.*STUDIO PHONE LINES & SOCIAL MEDIA HANDLES**Studio Lines*0806 840 06120904 306 1003-Whatsapp*Newsline*(0908 000 1003 - News line for eyewitness reports)*Social Media Handles*INSTAGRAM: 100.3UdokafmTWITTER: 100.3UdokafmLISTEN LIVEhttps://radio.yusocial.com/public/udoka_100.3fm
Love
2
0 Comments 0 Shares 187 Views
Sponsored


YuSocial Spotlight Radio
YuSocial https://app.yusocial.com