Which Ant are you?

5 ants + 5 ants = Tenants.
Bringing ant from another country into your country = Important.
Ant wey go school = Brilliant.
Ant wey find job na =Applicant.
Ant wey dey spy na = Informant.
Ant wey never mature na= Infant
Ant wey get gun =Militant
Ant wey fat = Abundant
Ant wey dey sing = Significant
Ant wey wan relocate = Immigrant
Place wey ant dey chop = Restaurant
Ant wey dey military = Lieutenant
Ant wey dey count money= Accountant
Ant wey do surgery= Transplant
The oga kpatakpata of all the ants = Commandant
Ant wey be specialist Doctor= Consultant 😂
Ant wey know how to serve = Servant
Ant wey dey proud= Arrogant

Too much wisdom will not kee me! 🤣🤣